On God

I dey wait on God oh
I gats to get everything I want oh oh oh
I dey fast and pray oh
Moni lati get gbo gbo Nana Timo need
Yeh eh, na ahnahn
Family por won yapa
No raba na yawa
I gats to get the goodness from baba
Plenty people dey there dey watch my life
Yeh eh eh eh
Goodness wole wa
Owo wole wa
Omo wole wa oh
Ayo wole wa oh yeh
Goodness wole wa oh
Owo wole wa oh
Goodness wole wa oh
Goodness wole wa
Ire wole wa
Omo wole wa oh
Ayo wole wa oh yeh
Aiyku bale ati Oro
Ewole wa oh Oya wole wa
Ahahahahahah
Moti pe ni underground yen lo kan mi lominu
Taba ni ka calculate awon egbemi kan tiku
Yeh eh wonti ku wonti lo oh oh
I dey pray make e goodness wole wa oh
Oh oh wole wa oh
Oh oh wole wa mi
Monipe ko wole wami
I want the money on this one
Make money plenty like Jack pot
And I dey pray make I rise to stardom yeh yeh
I know am gonna go like superstar
I know am gonna blow like kizzdaniel
I know am gonna blow like superstar ah ah
Goodness wole wa
Ire wole wa
Omo wole wa oh
Ayo wole wa oh yeh
Goodness wole wa oh
Owo wole wah oh
Goodness wole wa oh
Goodness wole wa
Ire wole wa
Omo wole wa oh
Ayo wole wa oh yeh
Aiyku bale ati Oro ewole wa oh
Oya wole wa ahahahah
I still dey on God
Baba ojure ni mon wo oh oh
Ah ah oh my God
Famous gan gan



Credits
Writer(s): Abass Tobiloba Samson, Famous Lyrics
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link