Insta Story
I enter insta, I say make I post for my story
Person reply my story
Tell me I dey slack
I tell am say, ko ri be
Speak to Jah, cos when I call nobody to gberumi so ri
Na only you know my story
I no wan turn to history
Oluwa bless me
Dey my lane, no man fit oppress me
Smoke up, cos many things dey stress me
And e dey vex me, when dem talku talku
Dem ah talk say it's a bad thing but
Another man bad do another man good
As you Dey H, e be for another man food
Wetin kill another man for another man hood
Na im bring out another man manhood
Had this dream, I no know the place
Flashing lights all over my face
Everybody jolo dance to my craze
Everybody jolo dance to my
But I just be boy
Real one, no decoy
I just be boy
Stubborn Tom, no Jerry coil
I just be boy
Real one, no decoy
I just be boy
Stubborn Tom, no Jerry coil
Person reply my story
Tell me I dey slack
I tell am say, ko ri be
Speak to Jah, cos when I call nobody to gberumi so ri
Na only you know my story
I no wan turn to history
Oluwa bless me
Dey my lane, no man fit oppress me
Smoke up, cos many things dey stress me
And e dey vex me, when dem talku talku
Dem ah talk say it's a bad thing but
Another man bad do another man good
As you Dey H, e be for another man food
Wetin kill another man for another man hood
Na im bring out another man manhood
Had this dream, I no know the place
Flashing lights all over my face
Everybody jolo dance to my craze
Everybody jolo dance to my
But I just be boy
Real one, no decoy
I just be boy
Stubborn Tom, no Jerry coil
I just be boy
Real one, no decoy
I just be boy
Stubborn Tom, no Jerry coil
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.