Love Again (feat. Mackellyhit) [Acoustic]
(Haaa haaa haaa haaa)
(Mackellyhit dey hia so)
Already know
(Oh yeah its DeCraziest Beatz)
I been dey say
I no go do dis love something again (again oh)
But as e be
I no understand wetin happen again
(Again oh oh oh)
This kind girl you de burst my ogbolo
This kind girl you de burst my medulla
(Oh oh oh)
The kind love wey you give me no be regular
Other girls no go fit to get this formula
Somebody's girlfriend don de love me
She don de love me
She say she no go hurt me(ye ye)
Somebody's girlfriend don de love me
She don de love me
She say she no go hurt me
(Haaa haaa)
See me see love oh
Na me were she carry go
I give her my heart oh(wo wo)
I ignore the girls were dey enter my DM
I de follow the girl we dey love me die
You know why (ehh)
I no wan make any mistake(mistake)
For your love me I don't want to regret
Baby whine am for me oya rotate
Anywhere where you de me I go locate(locate)
Give me love oh right now
Give me love oh all times
Wantinti omalicha nwa
Wantinti
I been dey say
I no go do dis love something again
(Again oh)
But as e be
I no understand wetin happen again
(Oh oh oh oh)
Fine girl, fine face, big bumbum
Oh dah kre ke ke
Oh dah whine am for me
Reaka oh dah
Fine girl, fine face, big bumbum
Oh dah reaka
Oh dah come whine am for me
Oh dah ke ke
Ohhhh give me love
Give me love, give me love
Give me love, give me love
Na wantinti
I no go leave you run away
Ohhhh give me love
Give me love, give me love
Give me love, give me love
Na wantinti wantinti ahh
Someone's girlfriend don de love me
Someone's girlfriend don de love me iye ye
(Oh yeah its DeCraziest Beatz)
(Mackellyhit dey hia so)
Already know
(Oh yeah its DeCraziest Beatz)
I been dey say
I no go do dis love something again (again oh)
But as e be
I no understand wetin happen again
(Again oh oh oh)
This kind girl you de burst my ogbolo
This kind girl you de burst my medulla
(Oh oh oh)
The kind love wey you give me no be regular
Other girls no go fit to get this formula
Somebody's girlfriend don de love me
She don de love me
She say she no go hurt me(ye ye)
Somebody's girlfriend don de love me
She don de love me
She say she no go hurt me
(Haaa haaa)
See me see love oh
Na me were she carry go
I give her my heart oh(wo wo)
I ignore the girls were dey enter my DM
I de follow the girl we dey love me die
You know why (ehh)
I no wan make any mistake(mistake)
For your love me I don't want to regret
Baby whine am for me oya rotate
Anywhere where you de me I go locate(locate)
Give me love oh right now
Give me love oh all times
Wantinti omalicha nwa
Wantinti
I been dey say
I no go do dis love something again
(Again oh)
But as e be
I no understand wetin happen again
(Oh oh oh oh)
Fine girl, fine face, big bumbum
Oh dah kre ke ke
Oh dah whine am for me
Reaka oh dah
Fine girl, fine face, big bumbum
Oh dah reaka
Oh dah come whine am for me
Oh dah ke ke
Ohhhh give me love
Give me love, give me love
Give me love, give me love
Na wantinti
I no go leave you run away
Ohhhh give me love
Give me love, give me love
Give me love, give me love
Na wantinti wantinti ahh
Someone's girlfriend don de love me
Someone's girlfriend don de love me iye ye
(Oh yeah its DeCraziest Beatz)
Credits
Writer(s): Gentlestar Dc, Mackellyhit John
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.