Open (Hyenana)

Una go hear my gbedu for life
Welcome to the sound it's a milli-on vibe

I pay my dues
There is nothing they can do
On my ten toes
Hating on me nah taboo
I am so unbothered
Dem dey on my matter
I regain my stamina mina
Duro bi oga soldier

Hyenana running my race
Plenty obstacles my way
I no go stop as I dey pray
Opportunity for my gate

Open Open Open
Faster Faster
Me I go open
Faster Faster
Open Open Open
Faster Faster
I go open
Faster Faster

I go open faster faster
Emiloju aada aadaa
Miole tire man's on fire
Like a meter
Ka gbaa wire
Ashi le sheyen fikan rakan
Ka gbowo streaming fiyen rabon
Tor'ogun laye as omo ogbon
Life e no fair o dudu bi isale jollof

Afiwo o ah
Afiwo nikan (fiwo nikan)
17, 18, 19 baby they don comot
E mu nkan o ah
Emu nkan e gba nkan (mu nkan - gba nkan)
O biggi biggie baby ese ojo
Me I no like as you dey do
Why are you causing hullabaloo
Shey you no like as we dey groove
Dey for my body like a tattoo
I dey for you

Hyenana running my race
Plenty obstacles my way
I no go stop as I dey pray
Opportunity for my gate

Open Open Open
Faster Faster
Me I go open
Faster Faster
Open Open Open
Faster Faster
I go open
Faster Faster



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link