My Guys
What's happening, my eyes dey sharpen
Don't dull me, Make we do am sharply
Ki lo kan Omo lope ju ko ma be happy
I go do like you, if you do like me
Find superglue if OT no gum you
Swear to God, plenty P I know
Don't fuck, even a kid fit to gun you
So I run am easy, play the game like a piano
I was a boy on the streets when men start to price me
Dey turn me to Mathias when matters arising
So nothing you fit do now wey fit surprise me
For this place, your mind, e gats dey o
And If you think say this na child's play
Ask the parents wey been use their child play
Cos I wan turn Biggie Man for my abule
Osanle, I turn to run away
Wetin go be go be, e must to be for me
I go dey lie if I tell you the journey no funny
My mama be my joy, she dey pray for me
This one na for my guys wey still dey for me
Uhn uhn
It's a jam, so replay for me
If you're down, No reason am burn a jay for me
It's one life, so let us jolificate
It ain't easy to love, so I appreciate you all
You shower blessings all over me
You be the canopy wey cover me
Can't deny that the Lord is good
LG, yeah my life is good
Soon I go take over globally
Farabale I go get Grammy
Finna be like a miracle
Too many jams, so I'm extra cool
Thankful cos Gratitude is important
Steady on my p, I no feel Reluctant
Jagun jagun Jagun like a Militant
No dey complain, you no fit see me rant
Eh ehe h eh
Gratitude is very Importanta
If December no detty, Leave am for Santa
Stay fly, No time for banta
They ask if I dey do Coke, I say no na fanta (Fanta)

Eyin to laye o
Egbo Temi o
Ko ri bamise
Ki n ko le mo le
Kin kan kan ma se mi as I dey burn my Jay
Eyin Iya aye o
Egbo Temi o
Egbe Omo yin, ke pon seyin
Ki ni mo wa leyin
Ola ati Ola, ke fi Timileyin

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.