Sad

Soso can't take this pains away
Oh my head be like I dey craze
I cannot shout and my head dey pain
Cha Cha Cha
Oluwa egbami
And I wan dey go far away
But I no suppose dey go far away
So many type of things in my head
Man I'm down I might need first aid

Man I'm sad you won't understand
Go mountain pray I don come back
Fast and pray and I still turn bad
Touch my brain and I still wan mad
Man I'm sad you won't understand
Go mountain pray I don come back
Fast and pray and I still turn bad
Touch my brain and I still wan mad
(And I still wan mad)

Oluwa my enemies dey
Dem no want make I make money
Dem want make I stay for one place
Dem no know say I get much pains
Oluwa make your blessings rain
Make I work make I see the gain
Abeg oh Abeg oh
I jejely light my igbo oh
Make bad belle no come my side oh
I follow my body dey pray oh
I follow nobody dey play oh
The thing e dey pain me I swear oh
This money wey I never get oh
Ain't sticking to the weed again oh
Dem tell me say make I dey play oh
Dey play oh dey play oh

Man I'm sad you won't understand
Go mountain pray I don come back
Fast and pray and I still turn bad
Touch my brain and I still wan mad
Man I'm sad you won't understand
Go mountain pray I don come back
Fast and pray and I still turn bad
Touch my brain and I still wan mad
(And I still wan mad)



Credits
Writer(s): Femi Abdulrahman
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link