Fine Wine Lady

Giddy body she no mind chase
All the money for your Barclays
Sweetie honey go run you up and down
Call you Johnny
Go bring police make them put you for your knees
She got you all bloody begging for mercy
Ahh
Watchu want watchu want watchu want
Watchu want right now?
Wo pɛ dɛn wo pɛ dɛn dɛn dɛn wo pɛ dɛn dɛn
Fine wine lady she came to spend all my dollar
My dollar
All my dollar
Lie lie baby thief my life
Make you stop her
Fine wine lady she came to spend all my dollar dollar
My dollar
My dollar
Lie lie baby thief my life
Make you stop her
Ye ye ye ye ye
Won't you go and stop her
Stop her
She be bad she be the devil
If you know you know
She be wild she no be angel
She want the gold
Feed her tank she go dey feed on you to the bone
I no lie and no dey play man I no dey joke
Shine your eye my brother make you for dey your zone
I been looking and searching for you where you at
I been looking and searching for you where you at
Said I been looking and searching for you where you at - okay
I been looking and searching for you where you at
I been looking and searching for you where you at
Said I been looking and searching for you where you at - okay
Fine wine lady she came to spend all my dollar
My dollar
All my dollar
Lie lie baby thief my life
Make you stop her
Fine wine lady she came to spend all my dollar dollar
My dollar
My dollar
Lie lie baby thief my life
Make you stop her
Ye ye ye ye ye
Won't you go and stop her
Stop her



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link