Love my life (Letter to self)

I was sleeping in the arms of a memory
But I discovered myself
Went to school fell in love with the melody
I no fit dull myself
I nor fit dull
I want it all

I dey love my life
Okay o
I dey love myself
Oye o
I dey love my life
Okay o
I must love myself
Oye o
How I wan take love if I no fit to love myself
Once the money come na then I go come my senses
How I wan take love if I no fit to love myself
Once the money come na when me go come my senses
I dey love my life
Okay o
I dey love myself
Oye o
I dey love my life
Okay o
I must love myself
Oye o

Ain't no problem loving yourself
Ain't no business with conscience
I no get time for no nonsense
When the money dey for pocket
If you want to come and stress me
Make you know dem don prepare me
Honour goes to those who wants it
(Aya)
Because na from benin wey me come been around for a long time oh
You no send us and we no send you
We dey pray to the most high God
For more
Because na from benin wey me come been around for a long time oh
You no send and we no send you
We dey pray to the most high God
For more

I dey love my life
Okay o
I dey love myself
Oye o
I dey love my life
Okay o
I must love myself
Oye o



Credits
Writer(s): Peace Sanni
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link