No Stress
The rest of my life
I no want stress
I just wan dey flex
In God i trust and i get faith
Your fake love no fit cure my pain
Wetin i gain if i no get fame
I go push my craft me i no get shame
Me i no dey shame
No pain no gain
Loke loke
Money everyday on my mind (On my mind)
Steady everyday on my grind (On my grind)
If you no help me ko gbagbe (Eh Eh)
I dey see blessings come my way (Mmmmm)
Wonti getimi mio gbonkan
Para dey body emi taran kan
Inkan toba so mio rawon
Biti tailor o mio ranwon uhn
The kind life wey i live
Pressure no be for me
I don too dey worry
I just wan make money
Mo japa fun bad energy
Na money be my therapy
I just wan dey flex my life
I no want stress for my life
Stress me kin japa (Japa)
Owo lo mumi gara (Gara)
Mopa fun bad energy
Smok* poly or blow cannabis
Stress me kin japa
Owo lo mumi gara
Mopa fun bad energy
Smok* poly or blow cannabis
This year i go give them high tension
No vex if i no give you attention
No more love no more affection
Holy michael, holy Gabriel, holy uriel
If dem wish me bad awon loma re
Omo oro nimi mon pawo
Biti portable mon dawo
Mon tewo o
Mon light, mon puff, mon pass
To my brothers i am the light
I dey try my best i dey grind
Make dem give me space make i shine
Every good day ni mon calcu
Mon reason pelu backwood
I wan dey fly inside balloon (plane)
If i get money no be taboo
The kind life wey i live
Pressure no be for me
I don too dey worry
I just wan make money
Mo japa fun bad energy
Na money be my therapy
I just wan dey flex my life
I no want stress for my life
Stress me kin japa (Japa)
Owo lo mumi gara (Gara)
Mopa fun bad energy
Smok* poly or blow cannabis
Stress me kin japa
Owo lo mumi gara
Mopa fun bad energy
Smok* poly or blow cannabis
The rest of my life
I no want stress
I just wan dey flex
Bad energy stay faraway
Hey Wavy Tk mix it baby
I no want stress
I just wan dey flex
In God i trust and i get faith
Your fake love no fit cure my pain
Wetin i gain if i no get fame
I go push my craft me i no get shame
Me i no dey shame
No pain no gain
Loke loke
Money everyday on my mind (On my mind)
Steady everyday on my grind (On my grind)
If you no help me ko gbagbe (Eh Eh)
I dey see blessings come my way (Mmmmm)
Wonti getimi mio gbonkan
Para dey body emi taran kan
Inkan toba so mio rawon
Biti tailor o mio ranwon uhn
The kind life wey i live
Pressure no be for me
I don too dey worry
I just wan make money
Mo japa fun bad energy
Na money be my therapy
I just wan dey flex my life
I no want stress for my life
Stress me kin japa (Japa)
Owo lo mumi gara (Gara)
Mopa fun bad energy
Smok* poly or blow cannabis
Stress me kin japa
Owo lo mumi gara
Mopa fun bad energy
Smok* poly or blow cannabis
This year i go give them high tension
No vex if i no give you attention
No more love no more affection
Holy michael, holy Gabriel, holy uriel
If dem wish me bad awon loma re
Omo oro nimi mon pawo
Biti portable mon dawo
Mon tewo o
Mon light, mon puff, mon pass
To my brothers i am the light
I dey try my best i dey grind
Make dem give me space make i shine
Every good day ni mon calcu
Mon reason pelu backwood
I wan dey fly inside balloon (plane)
If i get money no be taboo
The kind life wey i live
Pressure no be for me
I don too dey worry
I just wan make money
Mo japa fun bad energy
Na money be my therapy
I just wan dey flex my life
I no want stress for my life
Stress me kin japa (Japa)
Owo lo mumi gara (Gara)
Mopa fun bad energy
Smok* poly or blow cannabis
Stress me kin japa
Owo lo mumi gara
Mopa fun bad energy
Smok* poly or blow cannabis
The rest of my life
I no want stress
I just wan dey flex
Bad energy stay faraway
Hey Wavy Tk mix it baby
Credits
Writer(s): Ilori Abdulsalam Olalekan
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.