United We Stand - Remastered

Huh, Unify Igbos now, we are stronger together, we are one
No matter where you come from, so long as you are the main
You're the son of the soil, you're here with us
Coming together for good heh
Papa give me broom single broom make I brake am two
As I lift the broom, e never tey I don brake the broom
Papa tell me say wetin u learn from this ooo I say I no know
E give me bunch of broom oo
Tell me say make I break am too
I try to do e no work again,
I bend am, squeeze e no break again so he said
O my son, Open your ears, never deny your people, never stand alone
United you're stronger, know this alone
Igbo nations when we rise, no body can bring us down
All the Igbos Nations Unite aeh Unite aehh unite aeh
All the Igbo nations unite aeh unite aehhh, unite aeh
All the Igbo nations unite aeh unite aehhh, unite aeh
All the all the Igbo nations unite aeh unite aehh, unite aeh
United we stand, divided we fall
United we stand, divided we fall
Huh
I hear so many news being on the loose
that some other people playing out the rules
U can't escape the room we all in this school
Dem need to educate us, make we know our status
Make e no be like say we dey drag land Keep
your resources keep your oil say we no need am
All we Want is unification of the Igbo nations
No think say anybody wan come to exploit us
Eke, Orie, Afor, Nkwor, unites us
Four market days new yam festivals, dey sweet us
Nwine, abo, ato, I say we are serious
Omunala, Omenani, Omeneli, we dey here
Our culture is one Unite igbos around the world
Unify the igbos, if we dey together we go stand strong
There are many people wey deny their Igbo blood
We dey make am easy for enemies to dey waste us
All the Igbos Nations Unite aeh Unite aehh, unite aeh
All the Igbo nations unite ae unite aehhh, unite aeh
All the Igbo nations unite aeh unite aehhh, unite aeh
All the all the Igbo nations unite aeh unite aehh, unite aeh
United we stand, divided we fall
United we stand, divided we fall
Yeah, G.H Xstream music, Unify Igbos now, heh yeah



Credits
Writer(s): Godswill Hart
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link