Senses
Can you tell me how to fall in love without losing my senses
Many stupid things I've done wey nobody send me
I've been so deep in my feelings only to regret it
I never learn lesson, be like say I no dey get it
Tell me how to fall in love without losing my senses
One month together I don dey plan our wedding o

Wetin be my desire oh baby wetin I dey chase gon gon
My heart is on fire from all the things wey e dey face omo
Telling me that you love me no dey ginger me (e no dey ginger me)
Cause many people don love me and dem don injure me (ye ye
How many times uh uh
Dem play my mind uh uh
I wasn't blind uh uh
I saw the signs
Dem give me lie mmm mm
Na me dem whine mmm mm
If you dey find love I no be your guy
How many times uh uh
Dem play my mind uh uh
I wasn't blind uh uh
I saw the signs
Dem give me lie mmm mm
Na me dem whine mmm mm
If you dey find love I can be your guy
If you can you tell me how to fall in love without losing my senses

Tell me how to fall in love without losing my senses (pray for me)

Credits
Writer(s): Orlando Oparaugo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.