Amatrap

Apollo Sounds

See girl(sick sounds)
Watin dey your body just dey turn me on
"TikTok girls" Mayorkay dem ma'calling for
Dem say na me dem dey falling for
But for your matter baby girl I fit teleport
Ikan to gbe yen, kose fe yan kan
Watin dey your body girl opolopolopo
Biggy backa po, eyan stallion
Baby girl na you just dey turn me on
Oh Mad oo
When I see watin dey for your back oh
Defender wey dey for your back oh
Na hin dey make me play counter attack o girl
Oh my Gad oh
When I see watin dey your body oh
Na hin dey make me dey catch cold
Na hin dey make man just dey pariwo

Casamigo-Casamigo
Ballin' that night with my G's o
Owo Isco lowo pickco
Omo eko tomu oko
Omo eko tomu oko o
Na her matter me I want oh
With the Biggy backa and nyash oh
Na her matter me I want oh

The ganger dey burst my brain
When I see her waist
Imagination dey ehh
Your booty dey make me pase
I think for my head
Say watin dey your waist
You just dey burst my brain
I no fit explain
Watin I dey say
I don't know what else to say

Ju pe kelleru gberu re ohhh
Re o re o,Re o,re o re o
Eleru lo ma gbe
Gbe gbe, gbe eeeai
Eleru gberu re ohhh
Re o re o,Re o,Re o re o
Eleru lo ma gbe
Eleru lo ma gbe
Gbe eeeaiah

I say eleru gberure oh
Olenu nigbayehn
She say my engine no fit run it
Pe eje mi ma gbe o
She wan rate over 10
I mean 10 over 10
First lap in living room, second round in my bed
As we Dey go, we dey go, we dey go go
Different styles on a row, she say slow slow
3rd round 4th round
She dey count
She say mayor kay knight you bad
She been commend me ahhnn ahnn
All eyes on me ahhhn ahnn
Egbami o my fans
She say mofe paun oh-
Order casamigos
For my amigos
Owo Isco lowo pickco
Omo eko tomu oko
Na her matter me I want oh

The ganger dey burst my brain
When I see her waist
Imagination dey ehh
Your booty dey make dey pase
I think for my head
Say watin dey your waist eh
You dey burst my brain
I no fit explain
Watin I dey say
I don't know what else to say

Ju pe kelleru gberu re ohhh
Re o re o,Re o,re o re o
Eleru lo ma gbe
Gbe gbe, gbe eeea
Eleru gberu re ohhh
Re o re o,Re o,Re o re o
Eleru lo ma gbe
Eleru lo ma gbe
Gbe eeeai ah



Credits
Writer(s): Adejuyigbe Mayowa Emmanuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link