365 Days

These past days
Have been alone running my race
I don't even know my fate
Just wanna earn my pay
So I grind all the way
Bigi money I dey chase

Me I no dey look uche face
I just wan flex for my lane
For every wake is a different phase
I pray make I no hustle in vain

I only get one life
And amma make it worthwhile
I am still working hard for my shine
But I 'm saying good bye to the days that I cried

1am and I am sitting by the pool side
Listening to my music good vibes
Different dimensions I don try till I realize na Oluwa dey decide

I am going global now
And them nah fit bring me down
I see blessings coming my way
I see freedom, money and fame

I go on my kneels say na you wey dey cater
You say make I call your name you go answer
Own nla nla ni ko fun mi no shinplasters
Money wey go cause maximum disaster

Me I no fit wish my fellow man bad
Am on a mission every day I dey work hard
And me no get no brother
1 man mopol I dey face my yawa
(I dey face am)

So If I say, every night, every day ay
I walk around with smile on my face
But deep down I be living in pains
Oh oh naa, when the story go change

Some kind people wey no know me well
They Criticize me and dem throw me dirt
So me I choose to dey for myself
Nobody go believe if no evidence

I don make up my mind I won't settle for less
Coming from the slums heading for greatness
Maami chilll ooo, I dey work hard
Cos me wan strive to buy you latest

These past days
Have been alone running my race
I don't even know my fate
Just wanna earn my pay
So I grind all the way
Bigi money I dey chase

Me I no dey look uche face
I just wan flex for my lane
For every wake is a different phase
I pray make I no hustle in vain

I only get one life
And amma make it worthwhile
I am still working hard for my shine but I 'm saying good bye to the days that I cried

I am going global now
And them nah fit bring me down
I see blessings coming my way
I see freedom, money and fame



Credits
Writer(s): Zaki
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link