Two Minutes

Oh no no no no no
I rest for like two minute two minutes
After that I'm back again
Money don dey account again
I no wan broke for life again
I dey avoid see finish
I fit finish and you no see my face again
I no dey fear person again
I no be small pikin again

All the songs and the verses lines
Omo na the work I dey do from time
If you know my story you know I tried
Nothing wey I talk for this song na lie
Ask my friends and my brotherlies
All my fights and my injuries
Look my eye omo woju mi
Deep inside I'm a mystery

Tell me what you can see in me
Tell me if you believe in me
I've been working hard for my Gs
Tell my story when I'm in peace
Cos I know say my 911 my 911 na my G.O.D
I trust in God with my destiny
I love my work but e no easy
When my own time come I go rest in peace
I go rest indeed
But as I still dey breath

I rest for like two minutes two minutes
After that I'm back again
I no wan broke for life again
I dey avoid see finish
I fit finish and u no see my face again
I no dey fear person again
I no be small pikin again
Two minutes two minutes two minutes two minutes
I rest for like two minutes two minutes
After that I'm back again
Money don dey acct again
I no wan broke for life again
I dey avoid see finish, I fit finish and u no see my face again
I no dey fear person again
I no be small pikin again
Two minutes two minutes two minutes two minutes



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link