Pay

Mayor S on this one again
(Ahh ahh ahh ahh)
(Emi na mofe gbera)
Of Le Le
(I must get this muller)
(Because shenking full my area)
(Stubborn listen)
Everything I do make he pay me
So many things wey dey pain me
I no go fit to give up laye
'Cause this hustle he go pay me
Everything I do make he pay me
So many things wey dey pain me
I no go fit to give up laye
'Cause this hustle he go pay me
The hustle go pay
Mo ma de bi ti ma dee
I no go ever see delay
Everybody go dey okay
The hustle go pay
Mo ma debi tin ma dee
I no go ever see delay
Everybody go dey okay
I dey press everyday kin le ri pay day
Mio fe shishe kara kara kin to ko ere
Ah tori oju ti ri shege
Laye timo wa ajeh mio ni seke
Ah, no time to check time
Ah, very soon he go better
Ah, when I say make I enter
Ni shey won tu le mi si ta pelu bouncer
Towo ba de won ma foor
Dem go see say we don level up noh-noh
That one no mean say make I foor
Orin taba drop oun sha le ma gbo
Ahh ahh ahh
Emi na mofe gbera (mofe gbera tan)
I must get this muller
Because shenking full my area
(Ahh ahh ahh)
(Emi na mofe gbera)
(I must get this muller)
(Because shenking full my area)
Everything I do make he pay me
So many things wey dey pain me
I no go fit to give up laye
'Cause this hustle he go pay me
The hustle go pay
Mo ma de bi ti ma de
I no go ever see delay
Everybody go dey okay
The hustle go pay
Mo ma de bi ti ma de
I no go ever see delay
Everybody go dey okay
I don see many things oju to ti r'okun
Oju to ja oju toti r'ogun
Steady grinding just to chase poverty
Make my sin no go stop my win
I dey grind everyday non-stop
And I know every man get him bus-stop
'Cause every hustler get hin own pay day
I dey pray, make my own no dey delay
Jejely I dey my zone, i dey cut my coat
Puff puff pass, cana pelu CO
Because steady bombing without shi-shi fit make man to craze
I dey alone, I dey run my race
(Ahh ahh ahh)
(Emi na mofe gbera)
(I must get this muller)
(Because shenking full my area)
(You already know it's hot one on the track)



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link