Die It

Aboy there
(its eddeiroll baby)
Afro cult (Omo na we musicians dem no know us)
Tflexx, see
We Dey chest anything even wrong compass
Who no pick ur call is a wrong contact
U want put body u Dey form Don pass
We go know when the war don start
Stop that

Port harcourt boys no Dey dull parole
One full blau we no Dey burn Claro
Who no carry bag no Dey form Aro (Aboy you dey jonz)
Na for there I grow
I know

See aboy
DIE IT
(Sabi Boy)
DIE IT
(Port Harcourt)
DIE IT
(How e be)
DIE IT
(Who goes)
DIE IT
(Omo na we o)
DIE IT
(Them no know us)
DIE IT
(Musicians)
DIE IT
(Eh God)
DIE IT
(Sabi Boy)
DIE IT
(Your face show)
DIE IT
(Your shoe shine)
DIE IT
(How e be)
DIE IT
(Omo na we)
DIE IT
(Musicians)
DIE IT
(Them no know us)

I sam Dede for where all my men cluster
Men wey Dey rhyme all my men busta
Banny wey u like all my men runs her
Treat her like a pornstar

Na for only internet you Dey form Gangstar
Paracetamol no Dey cure Cancer
Who no get big body no Dey form bouncer
You wan pass with a wrong answer
You Dey Jonz?

We Dey chest anything even wrong compass
Who no pick ur call is a wrong contact
U wan put body u Dey form Don pass
We go know when the war don start
Stop that

DIE IT
(Sabi Boy)
DIE IT
(Port Harcourt)
DIE IT
(How e be)
DIE IT
(Who goes)
DIE IT
(Omo na we o)
DIE IT
(Them no know us)
DIE IT
(Musicians)
DIE IT
(Eh God)
DIE IT
(Sabi Boy)
DIE IT
(Your face show)
DIE IT
(Your shoe shine)
DIE IT
(How e be)
DIE IT
(Omo na we)
DIE IT
(Musicians)
DIE IT
(Them no know us)

U no know how e be when Ojor patrol
Men no Dey stand when Ojor pass road
Who no follow sef follow cos u follow who follow
So make u follow who know road

Who wan smoke Igbo suppose get Rizzla
Poor Man dream na to get richer
I never see church wey no get preacher
For the street na me be their teacher
Leave am

We Dey chest anything even wrong compass
Who no pick ur call is a wrong contact
U wan put body u Dey form Don pass
We go know when the war don start
Stop that

DIE IT
(Sabi Boy)
DIE IT
(Port Harcourt)
DIE IT
(How e be)
DIE IT
(Who goes)
DIE IT
(Omo na we o)
DIE IT
(Them no know us)
DIE IT
(Musicians)
DIE IT
(Eh God)
DIE IT
(Sabi Boy)
DIE IT
(Your face show)
DIE IT
(Your shoe shine)
DIE IT
(How e be)
DIE IT
(Omo na we)
DIE IT
(Musicians)
DIE IT
(Them no know us)



Credits
Writer(s): Edmond A Osumawei, Tamunoomie Nime Lazarus
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link