Intoxicating

Intoxicating, nobody waiting
No underrating, interrogate me
Dollar activate me, keep motivating
Life is amazing, nothing concern me
Wan buy Bugatti, move with Chikodi
My name is KD, KKD KD
No be fugazi, nothing dey shake me
Ọmọ, today, we must to party

I want a good life, Jah shower more blessings all on me o
I'm feeling alright (I'm feeling alright, yea)
When I see the moonlight, I run call Brother Sunny, oh-
So bright (so bright)
Ọmọ, just the other day
I dey work, dem no gree pay
Oloṣi dem take me play, I no get e time, e time to waste
I come commot go far away
Ọmọ, dem dull me, my paddy, and na for my dommot wey raba dey

I tell dem for sure, my capa dey, eh ye a
My matter carry weight bigger than your girlfriend's bum-bum
You still day double date, no know where the other come from
Na pepper na she mold, why you dey think say na Tom-Tom?
Your thing na middle belt, but other one na long John
My matter carry weight bigger than your girlfriend's bum-bum
You still day double date, no know where the other come from
Na pepper na she mold, why you dey think say na Tom-Tom?
Your thing na middle belt, but other one na long John

Intoxicating, nobody waiting
No underrating, interrogate me
Dollar activate me, keep motivating
Life is amazing, nothing concern me
Wan buy Bugatti, move with Chikodi
My name is KD, KKD KD
No be fugazi, nothing dey shake me
Ọmọ, today, we must to party

KD, your matter plenty
KD, your matter plenty
KD, your matter plenty
KD, your matter plenty



Credits
Writer(s): Godspower Ebis
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link