Lowo

Millz baby, Take me to mars

How can a poor man explain
Say e no dey lazy
Baba cover me with your blessings
Ki emi ma je gbese

How can a poor man explain
Say e no dey lazy
Baba cover me with your blessings
Ki emi ma je gbese

I no wan poor (I no wan poor)
Me self wan ball (Me self wan ball)
Selling shows in London (Selling shows in London)
O di dan dan (O di dan dan)

I no wan poor (I no wan poor)
Me self wan ball (Me self wan ball)
Selling shows in London (Selling shows in London)
O di dan dan (O di dan dan)

Ki emi sha ti Lowo ni temi o
Eledami gbe iremi ko mi o
No pour sand sand for my garri o
Ka ma shey ri ogun gbami gbami o

Ki emi sha ti Lowo ni temi o
Eledami gbe iremi ko mi o
No pour sand sand for my garri o
Ka ma shey ri ogun gbami gbami o

Dem say this life is so easy
Say e simple like Á B D
Everytime I dey silent many things going on my head
Nobody knows the way I'm feeling

Na who I go tell o
No love for ghetto
Nobody to help o
When I set goals
Them say I no well o
But oluwa no let go

E be like action film for their eyes, koleyewon
Shoutout to my niggas wey dey feel me from the day one

How can I poor man explain
Say e no dey lazy
I no go fit to complain o
Omo no be today

Ki emi sha ti Lowo ni temi o
Eledami gbe iremi ko mi o
No pour sand sand for my garri o
Ka ma shey ri ogun gbami gbami o

Ki emi sha ti Lowo ni temi o
Eledami gbe iremi ko mi o
No pour sand sand for my garri o
Ka ma shey ri ogun gbami gbami o



Credits
Writer(s): Luck Son
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link