Shake

Call me Mohloh Bam Bam Bam
I welcome you this is my section
Emi omo ologo I dey cause tension
Many don try but no see me reach
A party monster wey no wear no leash
I got the vibe and I got that groove
Always on check
Me no come to snooze
If you get biggi yansh bring am come my way
I get money that I want to spray
We are outside clubbing
Drinking henny
Balling steady
Got no beef like Abokie suya
Got no beef like Abokie suya

All my guys are ballers
Sleep for morning
Midnight crawlers
Cos we flex till it's early morning
Cos we flex till it's early morning

Ye
Make you shake shake shake
Shake shake shake
Baby shake your body
Make you move move move
Move move move
Make you move for daddy
Me go spray spray spray
Spray spray spray
I go spray you money
New money
New money
Ye
Make you shake shake shake
Shake shake shake
Baby shake your body
Make you move move move
Move move move
Make you move for daddy
Me go spray spray spray
Spray spray spray
I go spray you money
New money

Her Baka dey gbemidebe
Ogbemi trabaye
So many things to say but Wetin man go say
Body like African Magic
Abracadabra like voodoo
Many are called but I pick you
For general market I pick 2
I pick 2

All my guys are ballers
Sleep for morning
Midnight crawlers
Cos we flex till it's early morning
Cos we flex till it's early morning

Ye
Make you shake shake shake
Shake shake shake
Baby shake your body
Make you move move move
Move move move
Make you move for daddy
Me go spray spray spray
Spray spray spray
I go spray you money
New money
New money
Ye
Make you shake shake shake
Shake shake shake
Baby shake your body
Make you move move move
Move move move
Make you move for daddy
Me go spray spray spray
Spray spray spray
I go spray you money
New money

Ahhhh

Hey hey

Ahh

# Instrumental



Credits
Writer(s): Cruise Hub Digital, Nwabuzor Peter
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link