Run Am

Fola-Ellarry-Dola is here

I mean no disrespect
(Oh oh)

For life, Alhamdulillah
(Alhamdulillah)

Na so so so so many things man don face pass! Stumble on Stumbles and struggling and suffering wey man don face pass

I wanna say thank you
For the gift of life
I wanna say thank you
You don comot sapa for my side
I wanna say thank you baba
Na you Dey guide me all
I wanna say thank you
Make you heal my pains

If I do them do go talk
If I move them go talk
Them go talk talk talk
When I do them go talk
When I move them go talk
Them go talk talk talk oh oh

Orimi gbemi la
Gbemi la
Wa se fu mi
Kalakoba ma se sumomi
Ka la nu mi
Ko wami ri o

You don do am
You go do am again
Let my worries go away
All day all night àn sasè that's why I pray for my grace oh

Oluwa run am for me
Run am for me
Run am for me one time
Jehovah run am for me
Gun am for me oh ye

I say run am for me oh

Oluwa run am for me
Run am for me one time
Chineke run am for me
Gun am for me oh ye

Been through shit
And messes
In the trenches
Dem no send me
I've been hustling
All day for my pay
No send no baga independent na my game

I dey bomb hookup nonstop
I dey follow dating nonstop
I just dey hustle
I just dey hustle
Dey try my best I dey struggle for my music
Make e bubble

Orimi gbemi la
Gbemi la
Wa se fu mi
Kalakoba mase sumomi
Ka la nu mi
Ko wami ri o

You don do am
You go do am again
Let my worries go away
All day all night àn sasè that's why I pray for my grace oh

Oluwa run am for me
Run am for me
Run am for me one time
Jehovah run am for me
Gun am for me oh ye

I say run am for oh

Oluwa run am for me
Run am for me one time
Chineke run am for me
Gun am for me oh ye

Oluwa run am for me
Run am for me
Run am for me one time
Jehovah run am for me
Gun am for me
Oh ye

I say run am for oh

Oluwa run am for me
Run am for me one time
Chineke run am for me
Gun am for me

Oh ye
I'm here on time

Fola-Ellarry-Dola in the building

Kpoko don't play with shii



Credits
Writer(s): Fola Ellarry Dola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link