Only Me (feat. Billirano)

It's Skillzeeman
GabexMix
Uh hun ahh dah dah dah
Dolly HP (Mr Gun Fire Man)
Huh huh ahh
I am I am I'm Billirano

I remember back in the days
When nobody Dey for me
Hustle nonstop
Cos the journey too long
At the same time man still Dey feel Konji
So many things wey my eyes don see
Tenu o le so rara
And I no Dey foh rara ooh nooo
Tori Owo mose sa n'le ohh nooo
And I need to make my mama proud
Where you dey where you dey ooh
When I Dey hustle from lere to Ipaja ohh noo
Ti mo kiri garri ati epa congo

Only me know where I start from ohh ohh
Tiba ni kinsoro Oun tojuri from the ghetto side (Ghetto side)
I Fit dey blow tears up and down
So many reason I need to give my hustle Second chance
I need to hustle till I rise
Family hope on me
I need to make money
Friends still Dey show shenking
Me I no Dey reason that
Family hope on me
I need to make money
Friends still Dey show shenking
Me I no dey reason that

I know say you dey make money
As long as you dey make yourself happy
Oppression nah normal thing
I know say nah normal thing
Popo go chase us enter bus
Scaring of life kini mofe so
Nevertheless Omo nothing lost
Awon ti ajo bere wonti soda lo
Wetin gangan be the rest of mind
If a lots of things so I'm sad sometimes
Anywhere no safe
Won ma le wa sha
Time dey go my brother mii how your side
Emi modupe modupe
Nobody go reason you ko sashe
Sashe kode gbo'pe
Ohh ahh dah dah dah ehh ah

Only me know where I start from ohh ohh
Tiba ni kinsoro Oun tojuri from the ghetto side (Ghetto side)
I Fit dey blow tears up and down
So many reason I need to give my hustle Second chance
I need to hustle till I rise
Family hope on me
I need to make money
Friends still Dey show shenking
Me I no Dey reason that
Family hope on me
I need to make money
Friends still Dey show shenking
Me I no dey reason that

GabexMix



Credits
Writer(s): Amos Happiness Oluwaseun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link