Ghetto
Alaye compose
Even Davido and Wizkid
No fit talk say this one no dope
Clear road
Believer XXX
Gbewa lo
Step inna the place
Every where just Dey shake
Long time
See My people don Dey wait
Designer you go feel all the taste
Alubarika
More blessings on the way
One my 10 toes big bag I Dey chase
Dem no hear anything Wey I say
I don cry, I don feel all my pain
Dem shenk me
Dem no wan see my face
No choice I still look up to Jah
You no fit wait
You don go meet Alfa
Komode malo fie gapa
Duro re ko ma lo ri sapa
Ile aiye aje un gbo olo far
No be bean, omo no be sara
Oriburuku mi o fe mo ta ka
You Dey find me
Molo kalakuta
Inna me ghetto Wey me Dey ee
All way na way ee
Kori bamishe eee
Owo nla nla ko ma wo le
Inna me ghetto Wey me Dey ee
All way na way ee
Kori bamishe eee
Owo nla nla ko ma de ahh
Boy from the ghetto
Ni nu adugbo
Many many hustle before e collect oo
Plenty footballer
Like Samuel eto
Came from Nigeria
Mo tun wa ninu Eko
Omo sho laju
Brain still Dey caku
Who get this motor
Eti to ba taku
Eni maku maku
Ti iya yin balowu
Omo we go fight oo
If you find my trouble
Ghetto boy with big dreams oo
Fall many times dem no see me oo
See I no get money, but I still go show
Life fuck me up like bluefilm (oo no)
Life na season oo
If you get the chance
Make you use it oo
Omo na your hustle
Make you push it oo
If you go broke
Dem no go pity you (ooh no)
Inna me ghetto Wey me Dey ee
All way na way ee
Kori bamishe eee
Owo nla nla ko ma wo le
Inna me ghetto Wey me Dey ee
All way na way ee
Kori bamishe eee
Owo nla nla ko ma de ahh
Heyyy heyy
Oya rep your ghetto
Rep your ghetto
Rep your ghetto
Omo adugbo wo ni wo
Haha
Its your boy Believer XXX
Oshamo ahh
Olorun
Spicy lo gbewa debe oo
Hahaha
Gbewalo
Kill the beat
Maje ko je beat yen
Even Davido and Wizkid
No fit talk say this one no dope
Clear road
Believer XXX
Gbewa lo
Step inna the place
Every where just Dey shake
Long time
See My people don Dey wait
Designer you go feel all the taste
Alubarika
More blessings on the way
One my 10 toes big bag I Dey chase
Dem no hear anything Wey I say
I don cry, I don feel all my pain
Dem shenk me
Dem no wan see my face
No choice I still look up to Jah
You no fit wait
You don go meet Alfa
Komode malo fie gapa
Duro re ko ma lo ri sapa
Ile aiye aje un gbo olo far
No be bean, omo no be sara
Oriburuku mi o fe mo ta ka
You Dey find me
Molo kalakuta
Inna me ghetto Wey me Dey ee
All way na way ee
Kori bamishe eee
Owo nla nla ko ma wo le
Inna me ghetto Wey me Dey ee
All way na way ee
Kori bamishe eee
Owo nla nla ko ma de ahh
Boy from the ghetto
Ni nu adugbo
Many many hustle before e collect oo
Plenty footballer
Like Samuel eto
Came from Nigeria
Mo tun wa ninu Eko
Omo sho laju
Brain still Dey caku
Who get this motor
Eti to ba taku
Eni maku maku
Ti iya yin balowu
Omo we go fight oo
If you find my trouble
Ghetto boy with big dreams oo
Fall many times dem no see me oo
See I no get money, but I still go show
Life fuck me up like bluefilm (oo no)
Life na season oo
If you get the chance
Make you use it oo
Omo na your hustle
Make you push it oo
If you go broke
Dem no go pity you (ooh no)
Inna me ghetto Wey me Dey ee
All way na way ee
Kori bamishe eee
Owo nla nla ko ma wo le
Inna me ghetto Wey me Dey ee
All way na way ee
Kori bamishe eee
Owo nla nla ko ma de ahh
Heyyy heyy
Oya rep your ghetto
Rep your ghetto
Rep your ghetto
Omo adugbo wo ni wo
Haha
Its your boy Believer XXX
Oshamo ahh
Olorun
Spicy lo gbewa debe oo
Hahaha
Gbewalo
Kill the beat
Maje ko je beat yen
Credits
Writer(s): Amodu Gaffar
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.