Reason
Oh oh yeah
Oh ye ORIGINALSOUNDBOY yeah
Oh oh oh hmmmm
I getti reason ooo why i take the hustle as my siblings oo
And i dey my lane and i fight my demons for me head
So me i fit get peace oo
I getti reason ooo why i take the hustle as my siblings oo
Family no send i no getti friend
But still yet i still dey pray for peace oo
Shebi tori owo mo shey sa nle eee
Dem no deliver my package
Ori lo mo omo toma la, na why the family give me savage
Tori owo mo shey sa nle ee
I no get home advantage
Steady i dey sub, Steady i dey bomb, Steady i dey nurse like ajibole
YE ye koma si ija mo
Moti gbo'do nigga lo
Sare bami tan connection shon gbo?
Kin wo germany lo
Ye ye cana nigbakan
Arizona nigbakan
Backwood lowo, hennessy lowo kin cashout, High fashion lemi gba lo
Dem no show you road don't you fold oo
Oh my brother bomb like a boko
Steady on my grind bi eni to fi ata gigun sinu jombo
If problem too much i go smoke oo
Dey your lane no puff and pass for pesin wey go wetti your backwood
Make all the money dey come in bundle
And we pray to father in heaven make our picker no go fumble
Yeah yeah make he humble

Credits
Writer(s): Atoyebi Emmanuel Abayomi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.