Power
Hmmmmm
Anh oh nooo yeahh
Dancehallkasha pon dat thing again
Négus music
Dem a say you'll be bad till the end iyehh
Say bad energy stay far away iyeah
Dem a speculate on you
When you focus on your move
Dem no know you no get the time
You dey work on your moves
Dem a wasting their time
So let them just dey talk ihh yeah
Make I turn on my light iyeah
I no fit calculate ohh no
Make I work on me make I work
Sharing my vibes and no make it loose control
24 7 me I'm on my grind yeah
I see plenty frenemies in my right yeah
On the left to the right they talk about me
Oh no no no no no
Power power say me I get the power
Fire fire me I be big fighter
Power power oh say me I get the power I get the power oh no no Power
Feel it kill it deal with it me I dey feel it
Me I get small energy make I share with you
So many stories dem a relate ahhh
So many times dem a criticise me yeah
But me no get the time
Me I work on anything wey make me money
You want fit kill you want fit through away my vibes
But you dey with me everyday when I dey vibe
Guy you be like bull bullshit
Texting texting texting dem a texting me
Dem a call me Kasharel
Dem say me I dey bad
Dem talk bad shit about me
But 24 7 me I'm on my grind yeah

I get plenty frenemies on my right yeah
I get the power
Say me I get the powerr
Oh no no no no(I get the power)

Credits
Writer(s): Keller Attachey, Negus Music
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.