MONEY (feat. CJ Cool & Penz Melaidis)

Soundsofafrica
Penzima
Cjcool
Omunwa
Okwa okwu ndi ego oh
Onwedi...

Adi agwa ochi nti na'aha esu
Ichoro ikwusi'm ibu amosu
Ichoru ifu your grave ichomu okwu
Inekwu okwa onye ji egò ji okwu

Gwa onye'obuna na anyi ebugo kwe bata
Umusa nakuzini so'aka
Ife'mu nine mbu bu nke Karaka
Ime ka umu aka anyi eme gi ka umu'aka
Pounds Dollar Carry am go
Me and my team we dey catch parole
Money hustle all i know
I pledge to live till the day i go
Pounds Dollar Carry am go
Me and my team we dey catch parole
Money hustle all i know
I pledge to live till the day I go

Plenty money money
E dey ooze for my body
E dey show for my body
Fine girls den ma' calling me zaddy
Ha! ha! ha!
See the money money
E dey Huss for my body
E dey show for my body
Fine Girls dem ma calling me zaddy oh
When the see the bugatti
Pounds
Dollar
Changing the money to Naira
Buy my baby designer
Buy my baby designer
Pounds
Dollar
Changing the money to Naira
Buy my baby designer
Buy my baby designer

See as the money long like dangote
Dam the find me I no dey
Me I dey wey dey money dey
Fine fine girls showo'le
Spending the money in billions
From South Africa to eko
Now dem want count my millions
Cus we are killing the show
Ah! atungbede
Anything I buy I pay
Ah! owo tide
We the ball like play like play
Oh yeah!
Pounds Dollar Carry am go
Me and my team we dey catch parole
Money hustle all i know
I pledge to live till the day I go

Plenty money money
E dey Huss for my body
E dey show for my body
Fine girls den ma' calling me zaddy
Ha! ha! ha!
See the money money
E dey Huss for my body
E dey show for my body
Fine Girls dem ma calling me zaddy oh
When the see the bugatti
Pounds
Dollar
Changing the money to Naira
Buy my baby designer
Buy my baby designer
Pounds
Dollar
Changing the money to Naira
Buy my baby designer
Buy my baby designer
Designer
Designer



Credits
Writer(s): Aniefiok Okon
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link