Alhamdulillah

TerryTheVoice
Ibile
Bank account wey money no dey
Wetin you wan do with OTP?
It's Jesse
Amazin'
Yeah yeah

Hand on my chest 'cos I mean am
This one no be movie e be real life
Gbedu make them dance and feel irie
Make somebody call my dealer eh
Ha!
E no be play play oh
They no gimme chance no be today oh
Your mind go they oh
If you know the price wey you go pay oh
Ah ah an

Ha!
I bin no get nothing my brother
I bin no get nothing
Now we making money Alhamdulilah
Ha!
I bin no get nothing my brother oh
I bin get nothing
Now we making money Alhamdulilah

Alhamadulilah
Na the money me I can't do without
(I can't do without)
Can't do without
(Me I can't do without)
Alhamadulilah
(Alhamdulilah)
Na the money me I can't do without
(Me I can't do without)
Can't do without

Jomo, jomo, jomo, jomo
Korunbe
Back in the days, I no fit in
Back in the days, no shi shi
Bank account wey money no dey
Wetin I wan do with OTP?
Na who get money for hand dey order Oscroh
To put food for table I dey carry kponkpon
Life was rough and I wan shine bobo
You go fit pay prize, I shout of course
Of course
Na so I bend down carry my cross
Who dem dey call guy don turn to boss
Who God don bless no man can curse ayiii

Ha!
I bin no get nothing my brother
I bin no get nothing
(I bin no get shi-shi)
Now we making money Alhamdulilah
Ha!
I bin no get nothing my brother oh
I bin get nothing
Now we making money Alhamdulilah

Alhamadulilah
Na the money me I can't do without
(I can't do without)
Can't do without
(Me I can't do without)
Alhamadulilah
Na the money me I can't do without
(Me I can't do without)
Can't do without

Musically I dey give dem something
Naturally sey e dey my body oh
Got the Rollie like e no be nothing
No go follow me dey drink my squadi
Musically I dey give dem something
Naturally say e dey my body oh
Got the Rollie like e no be nothing
No go follow me they drink my squadi

Ha!
I bin no get nothing my brother
I bin no get nothing
(I bin no get shi-shi)
Now we making money Alhamdulilah
Ha!
I bin no get nothing my brother oh
I bin get nothing
(dem count me out)
Now we making money Alhamdulilah

Alhamadulilah
Na the money me I can't do without
(I can't do without)
Can't do without
(Me I can't do without)
Alhamadulilah
(Alhamdulilah)
Na the money me I can't do without
(Me I can't do without)
Can't do without



Credits
Writer(s): Ugochukwu Odenigbo, Temidayo Omoniyi, Kennedy Chibike
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link