ALONE WITH MY THOUGHT (ALWMT) (feat. Hizrenice)

Am alone with my thoughts cus I know say nobody dey for the boy
Have been they pray make e soft
I carry my cross face my fears with my God
Yeeee

Am alone with my thoughts cus I know say nobody dey for the boy
Have been they pray make e soft
I carry my cross face my fears with my God
Yeeee

Sheybi na my hustle I go face am
Make my client shati never japa
Sheybi na hope dey make hunter go far
No be say hunter get zoo tofi bota

Sheybi na my hustle I go face am
Make my client shati never japa
Sheybi na hope dey make hunter go far
No be say hunter get zoo tofi bota

Motibanuso miole bawonso
Gbogbo ohun toju batiri ko leti magbo
Omo ton bawi ton rojo
Sebi oyekasofun pe ita lati kogbon

Them dey pray make I fall
Moshey bi enito subu emi timogbon
Awon werey wonsope otitan
Oluwa lo gbemiga emi omo ogbon

Sheybi na my hustle I go face am
Make my client shati never japa
Sheybi na hope dey make hunter go far
No be say hunter get zoo tofi bota

Sheybi na my hustle I go face am
Make my client shati never japa
Sheybi na hope dey make hunter go far
No be say hunter get zoo tofi bota

E no easy from day one oo
Make one nigga con dey form me
Where I come from sef no soft ehh yi eeh
Egbon adugbo sef dey pressure me

Sheybi na my hustle I don face am
Make raba no finish na my prayer
If raba don finish baba shenking
I tell my Hommie say make dem no doubt me never

Gobe shele who remember
Who God don bless who fit check am
Wetin I see eyes go wan blind
You see there baba go wonder

Sheybi na my hustle I go face am
Make my client shati never japa
Sheybi na hope dey make hunter go far
No be say hunter get zoo tofi bota

Sheybi na my hustle I go face am
Make my client shati never japa
Sheybi na hope dey make hunter go far
No be say hunter get zoo tofi bota



Credits
Writer(s): Benjamin Blessing Godpower
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link