On a Low
They call me bad man thing
I get e Gigantic
Say there's only one Jo baby
We sabi do it on a low
I don dey write my wrong
What are we doing all alone
I give you all night long
Wetin we go do on a low
You got me feeling all alone
You leave me all night long
Say why you do me like so
Baby tipping me and She on a white wine
This kind na once in a lifetime
Baby tell me that I Give her the instance
Say she wanna give her lifetime
Baby, You need a rizzla
Say she wanna give me five tie
I Give you that instant
But you wanna show me lifestyle
You dey Smoke Cannabis
Momma say make you nor gimme like this
But tonight you day whine Pon ur waist
Momma say make you nor do me like this
Why you doing me like this
Smoke Cannabis
Momma say make you nor gimme like this
Only you wan dey whine Pon ur waist
Momma say make you nor do me like this
Why you doing me like this
I nor day carry last
Cos I nor day carry come
Word on the street say I don buy Gun
Killing the beat till like 7 in the morning
Push it to start and I take it to the bank
Pray to allah
Pray to your God
I pray for your blessing
But you reject e my call
Smoking tonight
I get effect in your lungs
I fail to get here
But I go fail here no more
I run to the east
But I return to the south
Oil for my head Pray I reach it to the land
You never really really like me for my back
I never know a nigga when e get my back
Otherwise I'll call you back
We sabi do it on a low
I don dey write my wrong
What are we doing all alone
I give you all night long
Wetin we go do on a low
You got me feeling all alone
You leave me all night long
Say why you do me like so
Baby tipping me and She on a white wine
This kind na once in a lifetime
Baby tell me that I Give her the instance
Say she wanna give her lifetime
Baby, You needs a rizzla
Say she wanna give me five tie
I Give you that instant
But you wanna show me lifestyle
Abena baby say she wanna let go
Another come say another one go
Another win on another man's losses
I get e Gigantic
Say there's only one Jo baby
We sabi do it on a low
I don dey write my wrong
What are we doing all alone
I give you all night long
Wetin we go do on a low
You got me feeling all alone
You leave me all night long
Say why you do me like so
Baby tipping me and She on a white wine
This kind na once in a lifetime
Baby tell me that I Give her the instance
Say she wanna give her lifetime
Baby, You need a rizzla
Say she wanna give me five tie
I Give you that instant
But you wanna show me lifestyle
You dey Smoke Cannabis
Momma say make you nor gimme like this
But tonight you day whine Pon ur waist
Momma say make you nor do me like this
Why you doing me like this
Smoke Cannabis
Momma say make you nor gimme like this
Only you wan dey whine Pon ur waist
Momma say make you nor do me like this
Why you doing me like this
I nor day carry last
Cos I nor day carry come
Word on the street say I don buy Gun
Killing the beat till like 7 in the morning
Push it to start and I take it to the bank
Pray to allah
Pray to your God
I pray for your blessing
But you reject e my call
Smoking tonight
I get effect in your lungs
I fail to get here
But I go fail here no more
I run to the east
But I return to the south
Oil for my head Pray I reach it to the land
You never really really like me for my back
I never know a nigga when e get my back
Otherwise I'll call you back
We sabi do it on a low
I don dey write my wrong
What are we doing all alone
I give you all night long
Wetin we go do on a low
You got me feeling all alone
You leave me all night long
Say why you do me like so
Baby tipping me and She on a white wine
This kind na once in a lifetime
Baby tell me that I Give her the instance
Say she wanna give her lifetime
Baby, You needs a rizzla
Say she wanna give me five tie
I Give you that instant
But you wanna show me lifestyle
Abena baby say she wanna let go
Another come say another one go
Another win on another man's losses
Credits
Writer(s): Lucky Omojozoro
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.