Okunrin Meta (intro)

Yea Sir
Yeah
Shapirapitupteh
Shaparapireh
Uhm uhm
Mr. GMP

I be Boy wey dem born for the village oh
Not with silver spoon
Many terrible circumstances along the way
You know God saw me through
Sebi na the boy we know
Tiojen kankan
And those days when I talked
Wonma ni Kin panu moh
Now the stone wey the builder reject
Na him be the corner stone wey every body come respect oh
You see
All the things my father told me coming through oke agba monguyio

That is why me I dey pray always
Make I no fall laye as I dey tiraka fajeo
No one know who loves and no one know who hate oh please
God cover me
Everyday oh
Okunrin meta and more
Dem want to break us
Awa o for Funwon o
Okunrin meta and more
Dem want to break us
Awa o for o

See many dreams that we prayed make he come through
Many struggles in the jungle
He come be like juju
But today na different story
Oriloyomii
Ewomolomo LAARIN ero
Oromodiye oh
LAARIN asa oh
All the things my father told me coming through
Oke agba monguyio na me be this
The local Man wey dey hussle
Now dem dey beg for selfie with me

That is why me I dey pray always
Make I no fall laye as I dey tiraka fajeo
No one know who loves and
No one know who hate oh please
God cover me
Everyday oh
Okunrin meta and more
Dem want to break us
Awa o for Funwon o
Okunrin meta and more
Dem want to break us
Awa o for o



Credits
Writer(s): Gbenga Kayode
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link