Ejigbo Lil Baby

Have done it again am back on it again
Mo tuń ti se bi moń se for here today na today
This no be sere seremr dj put an replay
Take them back in the days laye ebenezer obey

And when I step into the stage everyone begin dey craze
Hennessy mowet see small small yansh begin dey shake
Shayo enter body everyone start misbehave
Awon kan lodge senu gate, some are acting porn leyin stage

We gat no worries, yeah "we happy we fucking deserve it
We no send anybody aiye kaye till the morning
Living life of the party se orobo lofe abi shandy
Freaky freaky around me, shawty come say hi to daddy

I do the capping, did the capping, am still doing the capping
sipping henny overnight with person baby
Emi noni emi noni
Emi noni emi noni
Emi Ejigbo Lil Baby

Na we dey reign we own the base am at the top of the game
Yo mr man put some respect on the name
Cause am that nigga ti o da
That nigga ti o nice
That nigga wey bad
Demana wey cast

Lori tiri mi o kere ladugbo won fi mi sere
Talo to bè lati gu iyan mi kere
Am that nigga shonba
Am that nigga shonka
That nigga wey shonka, igbe ika

I do it better, ain't nobody badder
Harder then hard it just keep getting harder, igbe ika ni every corner
Bi amala shita ònyo eruku lau lau
Nobody coming closer, lamba like no other enter party scatter

My guys are ballers who no know abeg tell an
Who forget help me remind an
Who gapa dey find wahala
Kosi oga leyin emi ijaya
Fans po battalion yapa
They fucking yapa po jaburata

See my people dem going gaga i ginger the swagger
See my ladies wey no dey wear bra don begin dey holla
Put everyone for lockdown make the vibes go round like fungi
Who born the maga, chance the rapper, give an red card
Make your chicken no cry for night cause fry pan Dey for fire o
Wan see me fall down una go too wait tire o
Emi noni emi noni
Emi noni emi noni
Lemi Ejigbo Lil Baby

Na we dey reign we own the base am at the top of the game
Yo mr man put some respect on the name
Cause am that nigga ti o da
That nigga ti o nice
That nigga wey bad
Demana wey cast

Lori tiri mi o kere ladugbo won fi mi sere
Talo to bè lati gu iyan mi kere
Am that nigga shonba
Am that nigga shonka
That nigga wey shonka, igbe ika

We gat no worries, yeah "we happy we fucking deserve it
We no send anybody aiye kaye till the morning
Living life of the party se orobo lofe abi shandy
Freaky freaky around me, shawty come say hi to daddy

I do the capping, did the capping, am still doing the capping
sipping henny overnight with person baby
Emi noni emi noni
Emi noni emi noni
Emi Ejigbo Lil Baby



Credits
Writer(s): Oluwaseun Adegoke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link