Minding My Business

Korede Bello, oh-oh, yeah (yea)
It's Don Jazzy again

Normally, normally
Dem no dey see me for party
I dey sip my tea, protect my peace
I no dey send nobody
Energy, energy
E dey show for your body
When you call on me like do-re-mi
Oya, fa mọ mí, baby

Moti ready (okay)
Padi mi lo ń ṣe party (na me)
Àwọn girls wọn júbàdi (yeba)
Ta lo sọ p'o ti pari? (Kole pari o)
Na dem sabi, ko ma so katikati
Anything wey dem like, anything wey dem want to say
Ko dẹ kan mi o

We get money for rainy days
Every day, we celebrate
If you dey pray make I fail
I dey pray for you
My lawyer dey win any case
So, whether you're mad or you craze
I no dey follow you race

I dey my own dey
Minding my business, minding my business, oh
Na the work wey dey pay me, oh
I dey face on a daily oh
Minding my business, minding my business, oh

I just dey my Cabana
I no like wahala
Minding my business, minding my business, oh
I dey gather my rabba
I no want your palava
Minding my business, minding my business, oh

Korede Bello and Don Jazzy

You see for the community, I comport
And when dem call up on me, I support
Some kind things I no dey disappoint
If e never reach you, then make you wait your turn
Moving with security is a must
'Cause some people dey wey their head dey touch
Anything I do you no say dem must talk
Santa Claus, ọga Elon Musk of course o

We get money for rainy days
Every day, we celebrate
If you dey pray make I fail
I dey pray for you
My lawyer dey win any case
So, whether you're mad or you craze o
I no dey follow you race o

I dey my own dey
Minding my business, minding my business, oh
Na the work wey dey pay me, oh
I dey face on a daily oh
Minding my business, minding my business, oh

I just dey my Cabana
I no like wahala
Minding my business, minding my business, oh
I dey gather my rabba
I no want your palava
Minding my business, minding my business, oh



Credits
Writer(s): Michael Collins Ajereh, Korede Bello
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link