Shallipopi
On colos
On colos
on colos
on colos
On colos
On colos
Eti colos to ye lie
Eti colos to ye colos
Wey, wey
I dey on colos
Colos everyday
Adey on colos
Colos everyday
Wey?
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Say
Respect yourself before I respect am for you
I tell you say 1 plus 1 for here na 2
You get money? I get am too
No pull body try to dey chop belly full
I dey on colos
Colos everyday
Adey on colos
Colos everyday
Wey?
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
I dey on colos
Colos everyday
Adey on colos
Colos everyday
Wey?
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Say!
sek sek sek sek sek sek sek sek
Mape mape 3x
(Kilo mi?)
I shine my 32 why you won vex?
Mape mape 3x
Adey my lane you dey your lane
Shey edon clear?
Tobata tete m'atambe
The thing the weigh like a dumbell
Comot body pon my cowbell
24 7 we dey jam seh
Gbedu dey burst my mendulla
Oblongata!
See your Duna
Trumu Tankerr!
I dey on colos
Colos everyday
Adey on colos
Colos everyday
Wey?
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
On colos
on colos
on colos
On colos
On colos
Eti colos to ye lie
Eti colos to ye colos
Wey, wey
I dey on colos
Colos everyday
Adey on colos
Colos everyday
Wey?
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Say
Respect yourself before I respect am for you
I tell you say 1 plus 1 for here na 2
You get money? I get am too
No pull body try to dey chop belly full
I dey on colos
Colos everyday
Adey on colos
Colos everyday
Wey?
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
I dey on colos
Colos everyday
Adey on colos
Colos everyday
Wey?
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Say!
sek sek sek sek sek sek sek sek
Mape mape 3x
(Kilo mi?)
I shine my 32 why you won vex?
Mape mape 3x
Adey my lane you dey your lane
Shey edon clear?
Tobata tete m'atambe
The thing the weigh like a dumbell
Comot body pon my cowbell
24 7 we dey jam seh
Gbedu dey burst my mendulla
Oblongata!
See your Duna
Trumu Tankerr!
I dey on colos
Colos everyday
Adey on colos
Colos everyday
Wey?
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Like Shallipopi, Shallipopi
Credits
Writer(s): Rudolph Nanor
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.