Human Look

Ahhh
Una too like wahala
Una too like wahala

Human look
Human look
Ahhh
Human look
Human look
Heee
To much cruise
To much cruise
E fit to set a man angry
E fit set a man loose
E fit set a man loose
Eyah
Human look
Human look
Ahhh
Human look
Human look
Heee
To much cruise
To much cruise
E fit to set a man angry
E fit set a man loose
E fit set a man loose
Eyah
Say I just turn 18
And e dey sweet my body
Adulthood na de fantasy
Wey I don dey wait for since
Say me I don hear stories
About being a teen
Wetin dem talk no be wetin I see
Which kind scam be dis
Right now I am solo
E be like I dey loco
E dey pain me for my soul soul
E dey pain me for my soul soul
Right now I am solo
E be like I dey loco
E dey pain me for my soul soul
E dey pain me for my soul soul
Oh now dem see me as a hooligan
Murderer
Carnibal
Criminal
Before dem been dey see me as a proper Child
Join choir
Good manners
Holy father
Now dem see me as a hooligan
Murderer
Carnibal
Criminal
Before dem been dey see me as a proper child
Join choir
Good manners
Holy father
Human look
Human look
Ahhhhhhhh
Human look
Human look
Owiiiii
E fit to set a man angry
E fit set a man loose
E fit set a man loose
Eyah
Human look
Ahhh
Human look
Human look
Too much cruise
Too much cruise
E fit to set a man angry
E fit set a man loose
Eyah



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link