Bad Bitches

How far

Wey you

Come here

You Dey mad oh

Seay

That game you play
The game don cut
(The game don cut)

Arsenal Dey
Everywhere blood (everywhere blood)

Sheyb u say
(Sheyb u say)
The game too sure
(The game too sure)

Saka go play
(Saka go play)
Nor be on God
(Oboy nor be your fault)

All my bad bitches
Dem bad
All of them need deliverance

All of my bad bitches
On guard
All of them get the liver
(Wer dem wer dem wer dem)

Pull up the blunt
and blaze my nigga
Make you get the ginger
(Roll up roll up roll up)
Backwood Dey
Ur babe Dey crush

I nor Dey stick around
I like to do yanga
Na Wer money dey
I like to Dey go
My girl Dey cook banga
Na why I Dey keep my stash
Na why i Dey give her knacks

Na why I Dey give them too many cash
Na why she Dey shake her yansh

Na ur money Dey make her dance
Odomodu break her back

The Kele wan die
911 Prank
Dem give her fake alert

Buy me new Nike
E don set

Shake am like Cardi
Be off set

All my bad bitches
Dem bad
All of them need deliverance

All of my bad bitches
On guard
All of them get liver

Pull up the blunt
And blaze my nigga
Make you get the ginger
Na me be first attack
I nor dey play defense
My slime just send me bread
Aboki fry the egg

My girl Dey deliver tea
My girl dey gimme gist

My guys Dey deliver me
My guy Dey give me steez

Omo pass
I wan puff
Area don cast
Belle burst
Omo pass
I wan puff
Area don cast
Belle burst

All my bad bitches
Dem bad
All of them need deliverance

All of my bad bitches
On guard
All of them get the liver

Pull up the blunt
And blaze my nigga
Make you get the ginger

All my bad bitches
Dem bad
All of them need deliverance

All of my bad bitches
On guard
All of them get the liver
(Wer dem wer dem wer dem)

Pull up the blunt
And blaze my nigga
Make you get the ginger

I nor Dey stick around
I like to do yanga
Na Wer money dey
I like to Dey go
My girl Dey cook banga
Na why I Dey keep my stash
Na why i Dey give her knacks

Na why I Dey give them too many cash
Na why she Dey shake her yansh

APP
Na ur boys dem party

Cus me and dem boys
Dem dey for dem the girls
Them call me Papi

Hold your lappy



Credits
Writer(s): Eko Sylvanus
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link