Find a Way

Woah woah

Wetin you no go see for my country?
Wetin no go pain and shock me oh
Touch road for Naija, e be like cinema
Dem dey hail like I be their oga
This be kind swallow wey you no go digest
Hustle everyday shey you no go find rest?
Naija born, America raised, they say I'm blessed
But it falls back on me, should I digress?
Feed the streets the matter for my head oh
This a game of levels, we at ground zero
That same youth wey you no get respect for
Na we be the future so listen well well oh
They protest, they go shoot them dead oh
Ride past the tollgate, you'll see their halos
Big man worried bout Benz and zeros
The money no pure so it's all smoke and mirrors
That same ritual you use to collect that money
No be less than funny oh
Pray to God you'll see He go bless that money
Cup blessed and running over
Dem go steal, dem go beg
Dem go kill, blood pon di head
One man's peace is another man's debt
Policeman do wuruwuru to no end (Chai)

We go find a way, we go, we go find a way ah
We go find a way, we go, we go find a way ah
If you know road, abeg make you come help your brother
Help your sister
We go find a way, we go we go find a way ah
Mm ah woah woah woah
LOWKEYHOLLYWOOD, yeah, B MARKIE
Find a way
We must find a way
Uhh, aye

We must find a way
Gidi gidi bugwu eze
Unity is strength, together we can make a change
Hear wetin I dey talk!
It's a blessing ting, no luck
We wrestle not with flesh and blood
But the powers up above
Devil wan fi kill and run a muck
But my people trust in the Lord, we go pray to Jehovah
Naija people can pray for the whole wide world
Oh I know, dancing and singing
And lifting His name higher
Naija no dey tire!
Chineke mepere m ụzọ
I don't think that all hope is lost
He go make a way where there is no way
We go find a way, yeah

We go find a way, we go, we go find a way ah
We go find a way, we go, we go find a way ah
If you know road, abeg make you come help your brother
Nyelu m aka
We go find a way, we go we go find a way ah



Credits
Writer(s): Buka Onwuagba
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link