Intro (Story Stori)

If you day owe me money no dey tell me stori stori oh
Ehi
Before I put you body in a cemetery oh no no no no
Hm eheen
And everywhere dem dey ko mi je bi Jedijedi oh oh oh oh no
God he talk say anything i touch e must to turn to gold

So I wan see who born the person uh
Who try dey want day test me
Why you tranna knock my hustle oh
See na certified deski ni

So i pull up in a monster jeep
Smelling like Kudi in my Versace
Skrr skrr
Oh baby what's your fantasy
One thousand million in my bank card e
Chee ahh yea
U see mi say

Na so her friends start to ko mi je bi Nkwobi
N start to draw me like e sweet Nkwobi
I fit glance everything in public
A number one chief rocker
And your photogenic mi say
If you know say u wan turn to me brother
Then a bitch gotta have my money when I catch am
Bitch better have my money
Sey because I say mi casa is su casa
U give dem one hand
Dem are try to take your leg I tell em

If you day owe me money no dey tell me stori stori oh
Before I put you body in a cemetery oh no no no no
Hm eheen
And everywhere dem dey ko mi je bi Jedijedi oh oh oh oh no
Hm mhmm
God he talk say anything I touch e must to turn to gold
Ayee aye
Sitting counting this money

Ah yea
Flex with me baby come here
Bless e me with your body oh aye
Memba back up in the days now
No money man I used to put my face down
Seven days man i never chupp nutting
N that no longer be the case now
So dem dey vex as i dey tell am say chee

If you day owe me money no dey tell me stori stori oh
Before I put you body in a cemetery oh no no no no
Hm eheen
And everywhere dem dey ko mi je bi Jedijedi oh oh oh oh no
Hm mhmm
God he talk say anything I touch e must to turn to gold

So I wan see who born the person uh
Aye
Who try dey want day test me
Ah
Why you tranna knock my hustle oh
Ahaa
See na certified deski ni



Credits
Writer(s): Mojola Aofiyebi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link