London Girl (feat. Killz)

Inna mi head shawty go low lo low, shawty go low lo low yeah
WAD UP TOBI
shawty go low lo low, shawty go low lo low

I met this London girl wey be gangster
Shawty say she never need no mister
Me ah C.r.e.a.m, come clean like a 9ja
Throw shots in the air when I touch down
I met this London girl wey be gangster
Lifestyle crazy Lavida Local
She ah feeling like a king, Mufasa
Good Loving make her change like a weather
shawty go low lo low, shawty go low lo low, go low
shawty go low lo low, shawty go low lo low, I say go go low

Even though you get the Kpa, Omo wa mi fi mi paa
Oya open for me fast, steady shifting all your pants
Make love at the back seat, Omo Jasii
One knockout Man na Tyson

Shawty wan manyewu, but you Dey make a man craze me I no fit shout becoz your body so manyewu
But wetin be the pressure wey you Dey make a man craze shey you Dey whine me nii coz your body
So manyewu, coz ur body o manyewu

Inna mi head she give me vibes, I no fit lie for you
Baby mi why you do me so, You for don tell me before royal rumble

Inna mi head she give me vibes, I no fit lie for you
Baby mi why you do me so, You for don tell me before royal rumble

I no get time, she no get chance I don't know why, how come small Yansh Dey shake oh ooh
See I no get time, she no get chance I don't know why, how come small Yansh Dey shake oh ooh Yee Yee
shawty go low lo low, shawty go low lo low, go low
shawty go low lo low, shawty go low lo low, I say go go low

Shawty go low lo low, shawty go low lo low, I say go go low

Shawty wan manyewu, but you Dey make a man craze me I no fit shout becoz your body so manyewu
But wetin be the pressure wey you Dey make a man craze shey you Dey whine me nii coz your body So manyewu, coz ur body o manyewu



Credits
Writer(s): Sunday Ogundare
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link