Gumbody

Yeah yeah
Oh lord have mercy(oh lord have mercy)
Pray to God everyday, so i can run my earthly race
I've been shooting for the stars for days
All these people like to misbehave
You would never see my back if i turn away(if i turn away)
Me i steady run my race, yeah
You dey go party dey spray money
And yet your guys dey drink garri
Who no like make he go frown face
Shey na me make soaking garri turn cornflakes?
Yeah yeah yeah
When you dey cook, you cook for me
When you dey buy, you buy for me
Craze alone no remain for me
You dey loyal to chairman wey no fit buy you can coke
You go loyal till you get hunch back
You get elephant, you eye my goat
Wear your suit, i wear my coat
Warri pikin na you be this
Base on say you no dey steal
But anywhere you enter something go miss
Thief the phone commot the sim
Yeah yeah

Gum gum gum
Gum gum gum
I swear to God, me i no dey gumbody
Gum gum gum
Gum gum gum
I swear to God, me i no dey gumbody

Everybody get days wey dem fight just to survive
And days wey dem craze just live life
Nobody saw this coming but we go live life
No stress, one life
I pray you never go downI pray you never die now
I pray your hustle pay now
I pray your pocket never run dry
Everything wey you pray you get
Everything wey you find you get
Everything wey you ask you get
Even if na private jet
We ve been doing this for a long long time
And you know I'm right
Yes you know i'm right
Zero fuggazzi you fit come check am

Gum gum gum
Gum gum gum
I swear to God me i no dey gumbody
Gum Gum Gum
Gum Gum Gum
I swear to God me i no dey gumbody
Gum Gum Gum
Gum Gum Gum
I swear to God me i no dey gumbody

I no dey gumbody
I swear to God me i no dey gumbody
Me i no dey gumbody
Na wrld dey talk
Make una try make una no gumbody o
Because if you make am in life later, them go say na
Dem be your God, unto say you gumbody



Credits
Writer(s): Favour Ifeanyi Chinedu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link