Fuji Sound

(Conductor yelling)
(Bẹrẹ, Oje)
(Bẹrẹ, Oje)
(Alakia, Alakia)
(Ọga if you no dey enter)
(Bọ sẹgbẹ jare)
(You dey hold my line)

Dem say no mix rap
Pelu Fuji sound
Sugbon I no dey listen
I go boogie down
Sebemi lomo pastor
I no mind you now
Blessings fall from heaven
We just

Dem say no mix rap
Pelu Fuji sound
Sugbon I no dey listen
I go boogie down
Sebemi lomo pastor
I no mind you now
Blessings fall from heaven
We just

Ibadan ni mo ti wa
I never reach Eko
I wan deliver a message
Gbe megaphone sori hill Mapo
Living a different lifestyle
Mi o keep up with the Jones
Adura logbemi de ibo mo wa
It's not of my own

Olorun agbaye o
You are mighty
Shout your name aloud
NEPA cut light
(JESU)
Na so we enter the silence
This kind tune no get the violence

Blessing blessing blessing
Go dey come my way
If dem throw me in the fire
Kabiyeosi o
Kabiyeosi
I go dey look my front
Have to avoid the koto
Might have to jump

Blessing blessing blessing
Go dey come my way o
If dem throw me in the fire
Kabiyeosi

(Aunty abeg jare)
(No dey form for me jare)
(Give me one pure water)
(Make I cool down)

Dem say no mix rap
Pelu Fuji sound
Sugbon I no dey listen
I go boogie down
Sebemi lomo pastor
I no mind you now
Blessings fall from heaven
We just
We just

Sebemi lomo pastor
I no mind you now
Dem say no mix the rap
Pelu the Fuji sound
Music I dey make
You no fit tell me how
Whether you like it or not

Alright alright
Dem no fit dim my light
Bami gbe eru mi enter Alakia
I go just charter a flight
Mo ti so tele
I'm not of this world
Wan me come tell you twice?
No miss am

Dem say no mix rap
Pelu Fuji sound
Sugbon I no dey listen
I go boogie down
Sebemi lomo pastor
I no mind you now
Blessings fall from heaven
We just
We just

Dem say no mix rap
Pelu Fuji sound



Credits
Writer(s): Simon Adeniji
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link