Kulu Down

Rhythm for your soul

Henrisoul

No matter how the problem big ooo
E no fit big pass God ooo
No matter how the mountain tall ooo
E no fit tall pass heaven
No matter how the kasala long ooo
E no fit long pass limpo Limpopo

Better rest

God is in control

If the matter worse oooo
Na to praise o
Worry no go solve am
If the matter bad di di bad bad bad
Na to dance ooo
Worry no go change
If the matter too strong ooo
Na to praise ooo
Worry no go solve am
If you done hit rock bottom
Na to dance oooo
Worry no go change am

Oya kulu kulu kulu kulu down
Tell your brother make e
Kulu kulu kulu kulu down
Everybody make e
Kulu kulu kulu kulu down
Say make dem
Kulu kulu kulu kulu down ooo
Worry no go solve am

Peace of mind
Joy in life
Satisfaction

You need that peace of mind
Joy in life
Satisfaction

In due time
You will be living la vida loca
Spending dollar
Life na chop I chop ooo
Omo emi lo kan

If the matter worse oooo
Na to praise oooo
Worry no go solve am
If the matter bad di di bad bad bad
Na to dance ooo
Worry no go change
If the matter too strong ooo
Na to praise ooo
Worry no go solve am
If you done hit rock bottom
Na to dance oooo
Worry no go change am

Oya kulu kulu kulu kulu down
Tell your brother make e
Kulu kulu kulu kulu down
Everybody make e
Kulu kulu kulu kulu down
Say make dem
Kulu kulu kulu kulu down ooo

Oya kulu kulu kulu kulu down
Worry no go solve am
Tell your brother make e
Kulu kulu kulu kulu down
Worry no go change am
Everybody make e
Kulu kulu kulu kulu down
Worry no go solve am
Say make dem
Kulu kulu kulu kulu down ooo
Na to dance o
Worry no go change am



Credits
Writer(s): Ifeanyi Orji
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link