Favela

I-It's Venus
Man na ghetto boy
Came out of the hood where kalashin na toy
Ori mi de tun gba gan
If e no be money matter, don't call my phone
Shebi kama rirawa, kayo morawa
Shebi na that one matter?
Make you no envy me, make I no envy you
Make we gather share the kpa
Ologbon lo laye, that's what mama told me
Firigbon oshilekun
No be everybody wey work hard loma jeun
For the past three weeks mio tipa five naira ni biyi
Oun ti ishe wa yi wa da gan, afi ki oloun shanu eyan
So I roll up with my kpali
This rhythm is angelic
As you dey work hard ma reason
No be only you wan get this milli yi
Emi gan fe ra ile, him sef wan buy Porsche
My mama gan fe j'aye, edumare gbebe o ye o
Rora sare, but maa duro
Certified eh, no be skilo
Shoma n sha eh? Shoma n mu coke?
Oti n wowe eh, oti n fa jombo
Rora sare, but maa duro
Certified eh, no be skilo
Shoma n sha eh? Shoma n mu coke?
Oti n wowe eh, oti n fa jombo
Good morning everybody on my contact list
Just a quick reminder
That if you stay your lane and I will stay my lane
Because I am dangerous this morning
I'm very very dangerous, don't joke with me
Shebi kama rirawa, kayo morawa
Shebi na that one matter?
Make you no envy me, make I no envy you
Make we gather share the kpa



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link