Golden Tree

Yaw Ray feeling me
Oooooh ooh ooh
Yeah yeah

See
Omoge things you dey do me
A no fit contain am e dey be me
You make I commit crime
You go kill me shy
Oooh oh oh
I see joy
I see grace
I see luck and I trust it
Na only you I believe in
Ohhh oh
When I'm with you I can feel it
Plenty butterflies in my belly
Omalicha don't do this to me
Ah
Kilome kilome kilometer
If the road too long we go be there
Babe we go be there
Why you still day doubt me oh my lady
After all we've been through
3den na wo hwehw3
I wanna grow old with you oh ma lady
Me nkoaa me wiase
Woa na me hwehw3 hw3

My cheri coco
Beautiful tree
Golden tree chocolate
My cheri coco
Beautiful tree
Golden tree chocolate
Oooh
My cheri coco
Beautiful tree
Golden tree chocolate

Girl I promise on my honor
To love you and not to bother
Stress you, push you to corner
Corner corner there
A no fit sabi cook waakye
But imma love you like you do
I promise to hold you like you do
Oooh ohh
A fit to carry your matter
Baby make I be your papa
And a go take care of you
No other man fit do then things for you
Allow me to conquer
Your love, your heart, and under
Let me do anything wey you wonder
You no fit do yeah
A fit to be your superman
Kilome kilome kilometer
If the road too long we go be there
I promise we go be there yeah yeah
Bebe
Kilome kilome kilometer
If the road too long we go be there (If the road too long we go be there)

My cheri coco
Beautiful tree
Golden tree chocolate
My cheri coco
Beautiful tree
Golden tree chocolate
Oooh
My cheri coco
Beautiful tree
Golden tree chocolate



Credits
Writer(s): Kingsley Boateng
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link