Psalm 23

Na, na, da-ra-ra
Na, na, na
The Kida for the mic, eh, yay
Na, na, na, ta-ra-ra
Na, na, na (AY Mix on the beat)

Wake up in the morning, then I say psalm 23
All on Jah, 'cause I know say e go be
And if you wake up in the morning, make you say psalm 23
All on Jah, 'cause I know say e go be
Family dey call, my brothers never chop
Wetin sup? Dem say landlord don dey come
No money for rent, everybody dey vex
E no easy, another day, another stress

Jah, open all the doors for the naira and the dolls
When e go be? My age mates, dem dey ball
Dollar don dey rise, even naira, I no see
Omo, e tough for this our country
So, I wake up in the morning then I say psalm 23
All on Jah, 'cause I know say e go be
If you wake up in the morning, make you say psalm 23
All on Jah, 'cause I know say e go be

Every year, it gets better, na why I no dey fear
You know the matter, na better days ahead
2-4-7 we dey bakery, steady baking for the bread
'Cause nobody dey too help if everywhere don red
Psalm 23, "The Lord is my shepherd, I shall not want"
Na why the greener pastures boku for my front
If I walk through the valley of the shadow of death
I shall no fear no evil na why me I no relent

Normal, depression is real, no use thinking kill yourself
I know the pressure is real, light up, make you feel yourself
Brah, you grind, you shine, another day, another dollar
Oluwa dey for me, so me no send no motherfucker
Dreams can come true in a minute
Padi, I really mean it, consistency na the key
Think say na cap, you fit ask Philip
Cheers to the good life, my cartel, make we dey toast
Na Oluwa gimme boot, so I kolobi all my goals

Wake up in the morning, then I say psalm 23
All on Jah, 'cause I know say e go be
And if you wake up in the morning, make you say psalm 23
All on Jah, 'cause I know say e go be
Family dey call, my brothers never chop
Wetin sup? Dem say landlord don dey come
No money for rent, everybody dey vex
E no easy, another day, another stress

Jah, open all the doors for the naira and the dolls
When e go be? My age mates, dem dey ball
Dollar don dey rise, even naira, I no see
Omo, e tough for this our country
So wake up in the morning, then I say psalm 23
All on Jah, 'cause I know say e go be
If you wake up in the morning, make you say psalm 23
All on Jah, 'cause I know say e go be

Wake up in the morning, then I say psalm 23
All on Jah, 'cause I know say e go be
And if you wake up in the morning, make you say psalm 23
All on Jah, 'cause I know say e go be
Wake up in the morning, then I say psalm 23
All on Jah, 'cause I know say e go be
And if you wake up in the morning, make you say psalm 23
All on Jah, 'cause I know say e go be (AY Mix on the beat)



Credits
Writer(s): Kida Wonder
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link