I Too Sabi
Ebele ebele ebelee wowo
Ebele ebele ebelee wowo
Wowowo
I too sabi no be say
I dey whine you
Only her waist fit to whine
Not verified but
I be like their costume
Lowkey I dey neva loud
Cuz I too sabi
I too sabi
You no fit in my league
Oh wo I too sabi
Leave am for me
No be your own
Wetin be this you dey
Claim what I own
Be like something
Don dey touch your head
Be like your brain
Need some factory reset
Why you neva show respect
Even though we neva
Sabi to flex
Omo me no je ė
Gbéss óni kín róra
Óni kín jė
Óni kín kálá
Make I no send
Make I dey fire
Neva on pend
Gbéss óni kín róra
Óni kín jė
Óni kín kálá
Make I no send
Make I dey fire
Neva on pend
I too sabi no be say
I dey whine you
Only her waist fit to whine
Not verified but
I be like their costume
Lowkey I dey neva loud
Cuz I too sabi
I too sabi
You no fit in my league
Oh wo I too sabi
I too sabi
Ohh you no fit
In my league
Gbéss óni kín róra
Óni kín jė
Óni kín kálá
Make I no send
Make I dey fire
Neva on pend
Gbéss óni kín róra
Óni kín jė
Óni kín kálá
Make I no send
Make I dey fire
Neva on pend
Ebele ebele ebelee wowo
Wowowo
I too sabi no be say
I dey whine you
Only her waist fit to whine
Not verified but
I be like their costume
Lowkey I dey neva loud
Cuz I too sabi
I too sabi
You no fit in my league
Oh wo I too sabi
Leave am for me
No be your own
Wetin be this you dey
Claim what I own
Be like something
Don dey touch your head
Be like your brain
Need some factory reset
Why you neva show respect
Even though we neva
Sabi to flex
Omo me no je ė
Gbéss óni kín róra
Óni kín jė
Óni kín kálá
Make I no send
Make I dey fire
Neva on pend
Gbéss óni kín róra
Óni kín jė
Óni kín kálá
Make I no send
Make I dey fire
Neva on pend
I too sabi no be say
I dey whine you
Only her waist fit to whine
Not verified but
I be like their costume
Lowkey I dey neva loud
Cuz I too sabi
I too sabi
You no fit in my league
Oh wo I too sabi
I too sabi
Ohh you no fit
In my league
Gbéss óni kín róra
Óni kín jė
Óni kín kálá
Make I no send
Make I dey fire
Neva on pend
Gbéss óni kín róra
Óni kín jė
Óni kín kálá
Make I no send
Make I dey fire
Neva on pend
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.