Many Things

Wo wo yea
Shebi na Only Gawd oo
Yeh ehh
Shebi na Only Gawd oo
Good bad boy Only Gawd ooo
Yeh yeh yeh
I'm going through many things
I'm going through many things
Omo my eyes don see something
I no fit tell nobody
Anyhow make e be for me
I remember when things hard for me
Me I no fit tell nobody
Only God only my mummy
I'm going through
I'm going through
I'm going through many things
Oshamo me I fear nobody
Only money me I dey chasing
Make my mama no go cry for me
As I dey find money e no easy
E no easy
E no easy
But me sha keep trying
So why una dey run for me oo
Cos me never get money
Anyhow dey do your thing oo
Me sef go find money ooo
And I go get money oo
So why una dey run for me oo
Cos me never get money
Anyhow dey do your thing oo
Me sef go find money ooo
And I go get money oo
Say me no go die young nhi oo
At the same time Iyen ko kan mhi oo
Ke emi sha ti get money oo
If e no be God paddy oo
Many things go don do me
Many thing go don dey happen for real
I'm going through many things
I'm going through many things
Omo my eyes don see something
I no fit tell nobody
Anyhow make e be for me
I remember when things hard for me
Me I no fit tell nobody
Only God only my mummy
Say no to poverty
Say no to poverty
Say no to poverty
Say no to poverty
Shey you sha get money
Say no to poverty
Yea yea yea
My nigga no dull your thing ooo
Shey you know money do something
My nigga no dull your thing
Shey you know me I want money oo
Nothing really concern me ooo
Me and you no be family ooo
Nothing really concern me ooo
Me and you no be family ooo
Yea
I pray make e be for me
Make I no dull am too
Say you know money do something
My nigga hustle
I pray make e be for me
Make I no dull am too
Shey you know money do something
My nigga hustle



Credits
Writer(s): Only Gawd
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link