YAWA

I no wan hear say fund dey hold when I plan to flex my nigga
Emi fe fowo shaye, gbomo merin make I shutdown
Pop azul, don perion do shot all night till I knockout
All bills on me make my guys dey get hangover
Shey you know say this life wey we dey hard pass ANOVA
Cus I dey hustle pass alabaru wey dey Bodija
Deaf boy wetin dey enter my hear no pass money matter
Credit me sharply make all this laughter madi ja
Yawa go dey o, Yawa go dey o
If you no credit me, funmi lowo mi jare
Yawa go dey o, Yawa go dey o
If you no credit me, funmi lowo mi jare
Yawa go dey o, Yawa go dey o
If you no credit me, funmi lowo mi jare
Yawa go dey o, Yawa go dey o
If you no credit me, funmi lowo mi jare
Yawa go dey o
Wait, Zanzibar
Nah who do the beat, Awoda
Nah who kill the beat, show killer
Mio wale lola satira
You no fit chance my caliber
Them dey high pass Wiz Khalifa
Them they spend pass Chase Manager
Shout out to Lion my nigga
Fuck what you see saw
I no care what you put on
I go up me I no fall
I go vibe me I no dull
Deaf boy wetin dey enter my ear no pass money matter
Credit me sharply make all this laughter madi ja
Yawa go dey o, Yawa go dey o
If you no credit me, funmi lowo mi jare
Yawa go dey o, Yawa go dey o
If you no credit me, funmi lowo mi jare
Lion bami gbowo mi
Savage bami gbowo mi
Mafia bami gbowo mi
Tessy bami gbowo mi
Yoyo bami gbowo mi
RaZAQ bami gbowo mi
Fargo bami gbowo mi
Seyi bami gbowo mi
Lokoso bami gbowo mi
ID bami gbowo mi
KENNYCHRIS bami gbowo mi
Teni bami gbowo mi
Tosin bami gbowo mi
Pizzle bami gbowo mi
Damilare bami gbowo mi
Barloh Drey bami gbowo mi
TEE CASH bami gbowo mi



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link