6040

Bang'
Banga

Ooh, dem go see something (something)
To all the people wey dey sleep on me (on me)
Na you sabi who no dey see glory (glory)
I'm making money, but I'm still hungry, hungry

Oga leave story
I no panic, Jah cover me
To all the people wey dey sleep on me
Very soon you go see glory, glory

Jaiye ló, full dripping 'cause
If you be no thinking, I be no sleeping
Sáré té BTC 'cause
Money don enter, ka sha 60-40

Lifestyle feeling pompous
Live life and I'm cautious
Kọ gbọ nǹkan nǹkan o
Go hard like a gun shot
Ọrọ pọ, mi o le so tan o
Tori mo stubborn o

Money, money follow my way o
Plenty raba follow my way o
Owó tọ pọ mofe rale o
Make your blessings come my way

Lifestyle feeling pompous
Live life and I'm cautious
Kọ gbọ nǹkan nǹkan o
Go hard like a gun shot
Ọrọ pọ, mi o le so tan o
Tori mo stubborn o

Many times I no see nothing
Nevertheless, I'm steady jonzing
No be today I don get street OT
I no dey dull so much bills on me, on me

Oga leave story
I no panic, Jah cover me
To all the people wey dey sleep on me
Very soon you go see glory, glory

Jaiye lo full dripping 'cause
If you be no thinking, I be no sleeping
Sáré té BTC 'cause
Money don enter, ka sha 60-40

Lifestyle feeling pompous
Live life and I'm cautious
Kọ gbọ nǹkan nǹkan o
Go hard like a gun shot
Ọrọ pọ, mi o le so tan o
Tori mo stubborn o

Money, money follow my way o
Plenty raba follow my way o
Owó tọ pọ mofe rale o
Make your blessings come my way

Lifestyle feeling pompous
Live life and I'm cautious
Kọ gbọ nǹkan nǹkan o
Go hard like a gun shot
Ọrọ pọ, mi o le so tan o
Tori mo stubborn o

Bang'
Banga



Credits
Writer(s): Emmanuel Oluwatosin Samuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link