Better Days Ahead

Major VL
And I no go stop
And I no go stop
And I no go

March for front, we march for front
Better days ahead, we're coming
March for front, we march for front
Better days ahead, we're coming
Open your eyes, no miss anything
Ahead, ahead, no more forming
Don't you fret, make we bet
Tomorrow go better my gee

You all think this is funny
Anita wan shake body
But I no geti money
To spend on top her body
Must score like Sadio Mané
Comot that Galatasaray
They cannot lead me astray
I'm never in disarray

Money taller
That's what I want and e no far
I detect foes on my radar
But I don't worry 'cause I'm that bad
As you can see
I'm invincible like Mark Grayson
To the people wey dey talk rubbish
I dey give blow like I'm Mike Tyson
(I dey give blow, give blow)

I no go dey look any price oh
That is the plan I envision oh
And this one na for the haters oh
None of your weapons go prosper oh
Walai, me I must get there (me I must get there), walai
Una no fit stop me if you try
You no fit pause my shine (you no fit pause my shine)

Everywhere go hot soon
Everywhere go hot soon
Oboy, see
As we dey come up
Dem go wan dey jika our pocket
I na-anu nti?
Mepee anya gị
Abobi, no loose guard

March for front, we march for front
Better days ahead, we're coming
March for front, we march for front
Better days ahead, we're coming
Open your eyes, no miss anything
Ahead, ahead, no more forming
Don't you fret, make we bet
Tomorrow go better my gee

You all think this is funny
Anita wan shake body
But I no geti money
To spend on top her body
Must score like Sadio Mané
Comot that Galatasaray
They cannot lead me astray
I'm never in disarray

Do like I do, do like I do
Do like I do, do like I do
Do like I do, do like I do
Do like I do, do like I do
Do like I do, do like I do
Do like I do
Move your body
Make dem see, move your body, move your body
Shake your body
Makosa, move your body



Credits
Writer(s): Michael Ozah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link