Too Much Yarning (Freestyle Session)

My guy how e dey be that side naaa?
Eh
You dey well?
You, you sure so?

Oya na clear road
Clear road
Clear road

Came in and i'm buzzing
Ki oluwa ma sho mi
Haters say they love me
So why dem come dey dull me

Talking shii about me
Buh emi kilokanmi
99 Stan
Never put no one above me (Above me)
I be soldier man
Give orders like say i be jagaban
Flows wey dey shelter boys you can call it caravan
Flows wey dey tear their lips, this one no be harmattan
Some are rude boys look sharp

Move crazy likka bandit
Cash out and i blast it
Evil dema cast it
Bad man still gon stand fit

Zero zero capping
Move wrong and i knack it
Zip zip zapping
Top boys dema trapping

Dem dabbing
No slacking
Lacking
Jacking
Brain cracking
Much yarning
Lapping
Tacking
I see dem jus dey laff me
Back me
Bounce me
None of dem fit stand me
Ride me
Chance me

Teba geshin ninu mi e ole kose
Teba geshin ninu mi e ole kose
Omo ope to shey go goal nimi
Omo ope to shey go goal nimi

Teba geshin ninu mi e ole kose
Teba geshin ninu mi e ole kose
Omo ope to shey go goal nimi
Omo ope to shey go goal nimi

Shoutout to da goons
I mean shout out to da good ones
Shout out to da broski
Shoutout to da hoodlums

We hustle
So we fit to bubble
Came from d jungle
Make you no find ma trouble
Trouble

Teba geshin ninu mi e ole kose
Teba geshin ninu mi e ole kose
Omo ope to shey go goal nimi
Omo ope to shey go goal nimi

Ilefo illuminati
E sha won ni igbati
Awon shin fertilize 99 lawa tiwa active

Buzzing
Ki oluwa ma shomi
That they love me
No come dey dull me
Talking shii about me
Kilo kanmi
Above me
Dyc on the mix
Above me
Above me



Credits
Writer(s): Ibrahim Hussien
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link