JORORO

Omoge omoge you drive me crazy
If you dey any day wey you dey you call me lady
If i dey any day yah you know you got me Baby
Kilode i be dey anyday you want me lady
That you want me lady
Sweet sweet my pami
I be any where you want my chargie
Sweet sweet my honey
Anywhere you deh man turn up for your body
Sweet sweet my pami
I be anywhere that you want my chargie
Sweet sweet my honey
Anywhere you deh man turn up your body
Wey you go Jororo
When your waist go Jororo
When your waist go Jororo
When your waist go Jororo
When your waist go Jororo
When your waist go Jororo
When your waist go Jororo eh
When your waist go Jororo eh eh eh
Any place you go venue Burn up
Gyal a bad body when she Turn up
Finna grab a j gyalie Mash up
Aint nobody say when she dey man a Shut up
You Confuse me
Man a give you rights she wan Use me
Pull up in a mini girl you Seduce me
Flame pon the street yah dem cant Cool we
You cant fool me
Sweet sweet my pami
I be any where you want my chargie
Sweet sweet my honey
Anywhere you deh man turn up for your body
Sweet sweet my pami
I be anywhere that you want my chargie
Sweet sweet my honey
Anywhere you deh man turn up your body
Wey you go Jororo
When your waist go Jororo
When your waist go Jororo
When your waist go Jororo
When your waist go Jororo
When your waist go Jororo
When your waist go Jororo eh
When your waist go Jororo eh eh eh



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link